Account balance don dey resemble dem politician
They say I live like a fraudster (hehe)
We no dey show am for Insta (hehe)
Scatter the club wey we enter (hehe)
We no dey check for the figures
Anybody talk anyhow, e go injure, full-stop
You no go know, we go sneak up
Hotboxing on my way to the pick-up
Five years in the game and they still can't beat us..
Account balance don dey resemble dem politician They say I live like a fraudster (hehe) We no dey show am for Insta (hehe) Scatter the club wey we enter (hehe) We no dey check for the figures Anybody talk anyhow, e go injure, full-stop You no go know, we go sneak up Hotboxing on my way to the pick-up Five years in the game and they still can't beat us..
Like
Haha
Love
Wow
6
1 التعليقات ·197 مشاهدة
Linkmtaa https://linkmtaa.com